Tuesday 15 August 2017

"Hushpuppi Vs Comedian Mr.Jellof" - Www.StellaDimokoKorkus.Com

Stella Dimoko Korkus
Stella Dimoko Korkus
Stella Dimoko Korkus


This matter sef, how e take become problem?
 
 
Say person spend eleven million kini?  And anoder person talk say, dem fit use am help other people wey need money. 
 
 
E don help people for club na. 
 
 
Wetin again? 
 
 
Abeg, bros, may una just take am easy. 
 
 
Mo una no too dey quarrel over moni everytime. 
 
 
E no good, say, una dey quarrel.
 

No comments:

Post a Comment