Tuesday 28 March 2017

Nigerian Certificates Scandals

Nigerians enwero nsogbu. Una dey bother una selves over certificates allegations. But una get jobs, sha, abi ? Una own dey good na.
 
 
 
Because to say, una get where una dey find money, chop.
 
 
 
Me; the school wey i school for Obodo Oyibo, say, I get certificates, see mee!!!!!!!! 
 
 
 
I dey suffer. 
 
 
 
Some of you Nigerian big babes go vouch for me nowww. Una dey see me for Obodo Oyibo.
 
 
 
Abeg, Sahara Reporters no worry yourself, you dey better than me. 
 
 
 
E be like say, dey go deport me. 
 
 
 
E better, *suffering and smiling,* in this day and age, yes ooooooo 
 
 
 
 

No comments:

Post a Comment