Friday 28 April 2017

"Celebrity Stylist Swanky Jerry Bags Multi Millionaire Naira Endorsements Deal With Ciroc Nigeria" - Www.LindaIkejisBlog.Com

Linda Ikeji
Linda Ikeji
Linda Ikeji


Oya!!!!!!!!!!!!!!!!


Mo una hear story nowwww


You see this guy; Swanky Jerry Aka Jeremiah Ogbodo of Swanky Signatures?


Na me, wey be IFEYINWA encourage am for www.that1960chick.com site, when Tonto Dikeh.... Swanky Jerry and Toyin Lawani dey quarrel over sometin', wey dem dey call 'fetish' and all sorts of borrow pose tins'


Na I IFEYINWA, tell d three of dem, say, may dem no quarrel, say Swanky be their younger brother wey dey just start im bizness. 


May Tonto Dikeh and Toyin Lawani resolve their differences by forgetting the jewellery ma-tt-er, and paying off the $15000:00 instalmentally.



You see;  IFEYINWA no dey jealous dem.



 

No comments:

Post a Comment