Thursday 20 April 2017

"Secret Project? Nicki Minaj Shares Sexy Behind The Scenes Photos On Social Media" - Www.BellaNaija.Com

Nicki Minaj


 
Is Nicki Minaj lastest choice of outfit risqué?



According to (read here:  https://www.bellanaija.com/2017/04/secret-project-nicki-minaj-shares-sexy-behind-the-scenes-photos-on-social-media/  )







 
See the table ma self, as make - up full am.
 
 
 
Which level wey I be sef?  Nicki Minaj level?  :-)
 
 
 
I no reach her level, kai, kai.
 
 
 
Me; wey never chop. 


Ha!!!!!!! 
 
 
 
Abeg; all these people wey dey gossip me, say, I dey carry myself, say, I be celebrity. 


Una leave me alone o.  I no be celebrity. 


I no even dream, say, to be celebrity. 
 
 
 





No comments:

Post a Comment